This one Happon for India, wey one loepard eat this small girl wey dey 12 years
According to Wetin we hear, dey say the girl dey sleep near her papa and her mama wen leopard con jak the small girl neck for mid night.
until around 4am early mon mon, nayim her mama con know say her pikin dey miss, she con dey shout kweke say mek people come. And this kind thing dey happon for the second time for the village.
Every body carry dem self start to dey look for the small girl until dey see her for their family backyard
The leopard don chop chop her body like say tomorrow no dey
People don dey shout kweke say mek security and police fine solution to the wahala.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Naija Army gbag two fake soldier wey wear their camouflage uniform.Two fake soldiers wey dey collect people money and dey show say na dem get power, nayim we hear say
Man Die after Peace Mass Transit bus, fly from nowhere jamam scatter inside Enugu.One man, wey stand jeje nayim one bus jam anyhow.
As the matter be, this one shelle for Enugu
Man wey three men rape for Congo, yarn wetin shelle with BCC.Stephen Kigoma, na man wey survive rape. dem rape am for one gbege wey shelle for im village
Man beat im wife wey carry belle to death, after im hear say she carry girl pikin.One human rights Lawyer, wey name na Emeka Ugwuonye, don yarn us wan tori wey dey make us dey cry,
ConversionConversion EmoticonEmoticon