Two fake soldiers wey dey collect people money and dey show say na dem get power, nayim we hear say troops for the 3 Battalion Nigeria Army arrest on Wednesday inside Delta state.
Their namas na
Onwusuluke Kelechi and
Emejo Benedict, as e be, dem dey collect money from KEKE NAPEP drivers, still dey mistreat civilians along Nnebisi Road, Asaba, Oshimili South Local Government Area for Delta State.
These boys dem, wear fake military camouflage uniform, dey commit all this badness.
Sani Usman, wey be spokesperaon for the Army yarn for wan statement wey dem release this morning say, dem don carry thie boys give Nigerian Police inside Asaba, Delta State.
Read wetin im yarn bellow.
“It is necessary to enjoin the general public to be more vigilant and security conscious because of the activities of these impostors.
“The general public are therefore requested to report anyone claiming to be a soldier outside a designated military locations.
“We would like to again call the public to please take advantage of the newly established Nigerian Army Information and Call Centre to report any such issue and other security concern by calling the short code 193 using any of the telecommunication service providers in Nigeria or through email at na.callcentre@army.mil.ng”
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Police shot 500 level FUTA student Die, for one kulele we no go gree waka, wey dem do for im village.One 500-level student for the Federal University of Akure (FUTA), nayim we hear say police kill for
Nollywood actress Damilola Adegbite thank God for life after successful surgeryFine Nollywood Actress and model Damilola Adegbite, yarn say, she recently undergo surgery some wee
Watch Video: Stephanie Otobo, don share original screen shot of her video chat with Apostle Johnson Suleiman.Stephanie Otobo, been yarn say, na she be the ex mistress of Apostle Johnson Suleman, wey be Genera
Vice presido, Yemi Osinbajo don beg NASS say mek dem approve $1.49bn loan for 10 states inside Naija.Vice Presido, Yemi Osinbajo don write letter give the National Assembly, dey tell dem say, may dem
ConversionConversion EmoticonEmoticon