Kweke O!! this girl charge from cat to human being. na The head of 105.9FM Ibadan, Samson Akindele give this tory.
Samson Akindele say dey see her inside one store for last Tuesday for Ibadan.
Him still say, as dey won kill her she con change to cat and she dey smile like animal, and even dey do like animal.
as the matter be every where just dey smell animal cheats and piss cause na she purukutu for their.
Things dey happon sha, you still believe say things like this still dey happon? yes he dey happon.
weti you think?
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Fathia Balogun, Toyin Aimakhu, Yomi Fabiyi and others show face for late Moji Olaiya memorial tribute.As e dey shelle, the memorial tribute to honour the late Nollywood actress, Moji Olaiya dey shelle
The Family of Late actress Moji Olaiya don release wetin really kill the actress after autopsy.The Family of late Nollywood actress, Moji Olaiya, for on Monday, don released one statement wey ya
See photos from the Actor Olumide Bakare burial wey shelle inside Ibadan today.The Burial Ceremony of Veteran Nollywood Actor, wey be Olumide Bakare shelle today, inside Ib
Naija Army honour Comedian I Go Dye Nigerian Army honour comedian I Go Dye, as the chief of Army staff wey be General TY Buratai give a
ConversionConversion EmoticonEmoticon