One man, wey stand jeje nayim one bus jam anyhow.
As the matter be, this one shelle for Enugu State, where the man for meet death, as one Peace Mass Transit Bus, fly from nowhere, jamam scatter.
Dem say the man stand along White House Junction, Trans ekulu inside Enugu East LGA when the bus lost control, go jamam.
Na God dey save us sha...
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Social media enter fire after this boy pose inside casket.Social media enter fire after this boy pose inside casket.
As he be, this picture don enter ev
Jamb comot 100 marks from the total score of candidate wey dem catch dey cheat for CCTV.Jamb Just announce say, dem don release the results of candidates wey write exams on the 15th
EFCC don give us reason why their former twitter handler end im job.Olufemi Olukayode Adeyemi, wey we know as FShaw KingFisher, for social media, nayim be the guy
Man beat and Chain wife for I beta pass my neighbor generator, from night till the following morning.37 year old, Ifeanyi Ajaero, nayim Ogun state police command arrest, for say, im chain im 28 year o
ConversionConversion EmoticonEmoticon