“Yankee Passport No Be Baba Blue, E No Dey Cure Frog Voice,” – Wizkid give Davido beta subtle.



wizkid don give Davido one major subtle shade for twitter, wey don enter everywhere for social media.


As the matter be, Davido been give wiskid subtle for the new song wey Olamide feature am "Summer Boy", as wizkid been call am local champion. Na there Davido for reply am for the new song say

“With our Yankee passport/Dem say we local/You better catch up/I go see you later,”

Now wizkid don enter social media, to show say, yabbing full im mouth, con say Davido, get frog voice.




Previous
Next Post »

Featured Video