As we dey talk, Apostle Suleman dey Cameroon for one ‘Help From Above’ programme. Tori wey dey fly up and down say, pikin wey dem conf...
Read More
Showing posts with label Local news. Show all posts
Showing posts with label Local news. Show all posts
See Photo: IG of Police Idris Ibrahim pay Governor Ambode August visit as im enter Lagos House, Ikeja, on Thursday.
Inspector General of Police, Mr. Idris Ibrahim waka enter Lagos House, Ikeja, on Thursday, August 3 2017, go see the Lagos State Governor, ...
Read More
Man wey three men rape for Congo, yarn wetin shelle with BCC.
Stephen Kigoma , na man wey survive rape. dem rape am for one gbege wey shelle for im village inside the Democratic Republic of Congo for 2...
Read More
Governor Ambode change to Oliver twist ask for another two Police Area Commands for Ikorodu and Badagry
Lagos State Governor, Mr. Akinwunmi Ambode on Thursday don ask for another two Police Area Commands, say e go helep fine and gbag all the b...
Read More
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.
Activist and philanthropist Ukan Kurugh , yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, around 8am, for Ucha village Naka road insid...
Read More
EFCC don give us reason why their former twitter handler end im job.
Olufemi Olukayode Adeyemi, wey we know as FShaw KingFisher, for social media, nayim be the guy wey dey handle EFCC Twitter account, and t...
Read More
Subscribe to:
Posts (Atom)