PidginQuote: "No empty your pocket because you won show say you rich." Because say, you won show yourself, just to tell ...
Read More
Showing posts with label KwekeQuotes. Show all posts
Showing posts with label KwekeQuotes. Show all posts
#kwekeQuote "No Stop to learn, because life no go stop to teach."
PidginQuote: No Stop to learn, because life no go stop to teach. Things dey change, new things dey come up, and technology dey bring...
Read More
#KwekeQuote "No stop wen you don tire, stop wen you don finish."
PidginQuote: No stop wen you don tire, stop wen you don finish. You need to push yourself, no matter wetin shelle for your life, be...
Read More
#KwekeQuote "If you no fit handle stress, you no fit handle success."
PidginQuote: If you no fit handle stress, you no fit handle success. For you to mek am, you need to face many challenge, and wahala...
Read More
#KwekeQuote Weather you think say you fit, or you think say you no fit, you still correct. Harry Ford.
PidginQuote: Weather you think say you fit, or you think say you no fit, you still correct. Harry Ford. Anything wey you tell yoursel...
Read More
#KwekeQuotes: Mek sure say, you taste your words, before you spit dem out
Mek sure say, you taste your words, before you spit dem out Wetin dey come out from your mouth? na Good words abi na Beta words? ...
Read More
#KwekeOQuotes: The Only Place wey Success for come before work, dey inside dictionary. Donald Kendele.
The Only Place wey Success for come before work, dey inside dictionary. Donald Kendele. Yes the only place na for dictionary, but f...
Read More

#KwekeQuotes "No just follow your dream, pursue dem"
"No just follow your dream, pursue dem" We believe say, many of us get dream, and we dey try our best, to mek sure say, w...
Read More

Quote Of The Day!!! "Man Wey Naked No Dey Put Hand For Pocket"
Wetin be the meaning of this quote?! "Man Wey Naked No Dey Put Hand For Pocket"
Read More
Subscribe to:
Posts (Atom)