PidginQuote: Weather you think say you fit, or you think say you no fit, you still correct. Harry Ford.
Anything wey you tell yourself nayim go shelle for your life, if you get big dream, na so so big things, go dey follow you. But if you get small dream, na so small small things go dey waka follow you.
As he be, anything wey you dey do, mek say you put your mind and heart ontop that thing, no let anything or anybody tell you say you no fit, cause na only you fit stop your self.
If you think say you fit, get up and mek sure say you do am wella.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
#KwekeQuotes "We all go die. Your goal no go live forever. The goal na to create something, wey go live forever." Chuck Palahniuk.
"We all go die. Your goal no go live forever. The goal na to create something, wey go live forever
Vice presido, Yemi Osinbajo don beg NASS say mek dem approve $1.49bn loan for 10 states inside Naija.Vice Presido, Yemi Osinbajo don write letter give the National Assembly, dey tell dem say, may dem
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
Herdsmen don gbege the compound of Nigerian writer, Prof. Wole SoyinkaAs he be, Herdsmen don gbege the compound of Nigerian writer, Prof. Wole Soyinka again.
T
ConversionConversion EmoticonEmoticon