Dem don close all underground stations inside Russian city for St. Petersburg, after serious explosion shelle on Monday.
Dem say na one local bomb wey contain shrapnel, nayim cause this explosion, for the Underground train inside Russia second largest city.
At least 10 people nayim die, and 50 people injure wella from the gbege.
Russian Presido
Vladimir Putin, don do eyah, ontop the family, of the people, wey die ontop this badness, say na bad belle people dem nayim fit cause this gbege so.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Barbed wire kill thief as im try to jump fence inside Kogi state.Everyday for the thief, one day for the owner, na there God for catch this one.
One thief Die a
Woman talk how Boko Haram mek her look as dey take cut her pikin head comot
Dey mek me look my pikin as dey cut im neck comot.
Jummai Ibrahim wey dey 58 year ol
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
Video: Former U.S. Presido Barack Obama, join Billionaire Richard Branson, to do kitesurfing Former U.S presido, Brack Obama, join Billionaire Richard Branson to enjoy life after all the work
ConversionConversion EmoticonEmoticon