US Comedian Micheal Blackson, dey sue approko website, Theshaderoom.com for $130m for say dem release im sex clip.



One US based Ghanaian comedian, wey name na Michael Blackson don sue one popular approko website, Theshaderoom.com for $130million for say dem release im sex clip.

Image result wey dey for Michael Blackson

The woman wey Micheal touchlight for the clip, nayim sell the the video clip give the blog site

After the clip enter every where for social media, na there Micheal for para enter IG, yarn say im go sue the blog for $130M, im still share the court paper for IG.

Micheal say im want $10 million for every inch of im dick, wey dem show for the website, and na about $130 million (13inches)

Read wetin im write.

‘They thought I was joking about suing them? I want $10 million for every inch of my dick you showed on your page so ya going to owe me about $130 million or imma just own the shaderoom and call that shit the dark room,’



Previous
Next Post »

Featured Video