Pidgin News: One woman, wey dey leave inside Delta state, dump her small pikin for corner of road, after pastor tell her say, the pikin carry snake spirit for body.
As e be,the mama of the pikin wey name na
Amara Emeka, yarn say she dump the pikin, because she no get N52,000, wey the pastor ask, to take pursue the snake spirit, from the pikin body.
One man wey name na
Sapele Oghenek, yarn say dem fine the pikin for Green Egbedi, by Reclamation Road, Sapele, on Sunday morning, around 4:30 a.m.
So dem carry the pikin enter police station, and that same day, dem waka go fine the mama of the pikin, wey con tell police why she commit the badness.
She tell police say, she no get money to settle the pastor, wey go pursue the snake spirit from the pikin body.
The pastor name na
Apostle Paul Andrews of God's Rhema Assembly.
Hmmmm Nigeria people!!
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Recession wahala: 26 years old man kill imself for Niger state.One 26 year old man, wey name na Okafor, nayim we hear say, kill imself, as im hang imsef, for Rock
See Photo: Lady yarn wetin her boyfriend do for her after she break her leg for serious accident.One lady, don yarn tori wey go melt your heart ontop how her fiance, stand gidigba for her side, wh
“Soon, my family will upload my funeral” SA lady yarn how her Naija Ex Husband dey beat her everytime.One South African-lady don come out for public, dey cry for help, after her Nigerian ex-husband, Mr
Step mama lock and starve 3 children inside room after their papa travel.One Stepmama inside Kano state , nayim we hear say lock these three pikin inside one room for their
ConversionConversion EmoticonEmoticon