"No just follow your dream, pursue dem"
We believe say, many of us get dream, and we dey try our best, to mek sure say, we get that dream.
But one thing, wey we don see for life of some people wey get dream , na the way wey dem act towards that dream, some go yarn say the future is bright, other go say, i have a dream.
But no be about your believe, na about the seriousness and the mind to follow the dream, and mek sure say you get am.
Every Body get im own purpose for this world, My brother, wetin be your purpose for earth? wetin be your dream? how you dey work to get am? mek sure say you work smart.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Photos: Adams Oshiomole, Apostle Johnson Suleiman show face as Comedian I Go Die present the Mansion wey im build for im Mama.
Adams Oshiomole, Apostle Johnson Suleiman, Delta state Deputy speaker Rt. Hon.Friday Ossai and man
Governor Ambode change to Oliver twist ask for another two Police Area Commands for Ikorodu and Badagry Lagos State Governor, Mr. Akinwunmi Ambode on Thursday don ask for another two Police Area Commands
Fans para after DMW singer Mayorkun yarn say im rent full Cinema go watch “Banana Island Ghost” for Owerri.AS he be, DMW Singer, Mayorkun, don do something wey mek everi body dey talk for social media, afte
FG don declare May 1st as Public Holiday. Federal Government don yarn sey Monday, May 1, 2017, go be public holiday, based on workers Day.
ConversionConversion EmoticonEmoticon