"Any society wey no honour their women, that society go loss and no body go fit find am." Obiageli Ezekwezili
Women nayim be the backbone of nations,
na dem get earth,
na dem he our hero,
our Women nayim be God wey dey earth.
No matter wetin happen,
real Woman no go ever live im nation, may dem fall yakata.
Dem stand gidigba, come rain come shine.
Na dem dey carry the load from head to toe,
and dem no dey complain.
All because the love wey dem get, no dey die.
Great women don come, and go and more still dey,
and we still dey feel their present
because of wetin dem leave for us
as their sweat no be in vain
Woman nayim get earth, weather you like am or not!
Gift AJ nayim be my name.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Instagram turn upside down as Business Coach Steve Harris tell followers say mek dem be like Bobrisky.Business Coach Steve Harris Post for Instagram about Bobrisky and e don dey trend for Instagram.
See the woman wey ready to Die to get world largest Hips.Na wah oo, one woman, don ready to do anything to mek sure say, she break world record of biggest h
#bbnaija : Nigeria people seriously bash T-Boss sister after she yarnn say, Naija people na racist.Wendy, wey be Tboss sister, enter Instagram,, con yarn say, dem suffer from racism, wey be "i know
#AMVCA2017: See the full list of celebs wey carry award go house. from Funky Akindele to Rita Dominic.
The AMVCAs award na to honour mek sense actors and movie makers inside Africa.
The fifth ed
ConversionConversion EmoticonEmoticon