Simisola Bolatito Ogunleye aka SIMI, nayim dem born for (1988-04-19)April 19, 1988), and she be Nigerian singer and songwriter.
Simi start music as gospel singer, as she release her debut studio album, inside 2006, wey she call Ogaju. People start to know her, inside 2014 when she release her song "Tiff", and dem nominate this song inside two categories for The Headies 2015. And Simi dey inside X3M Music Label. See the 5 things wey mek us dey crush ontop Simi matter.
1- She no dey show herself: She no dey carry shoulder up, like some artiest.
2- She be private person: She dey keep her matter on a lowkey.
3- She be person wey sabi play wella: All work and no play mek jack a dull, and we like to play too.
4- she be person wey dey hardworking, and determain: her dream now, na to collect the Grammy.
5- She still dey enter buka: Mama Alhaja, mama Put and every every.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
ConversionConversion EmoticonEmoticon