Buhari Pidgin politics See photos: Presido Buhari join levels with Senate Presido, IG for police and other oga dem go pray inside Aso Rock Unknown 18:49:00 Add Comment Unknown The Senate Presido wey be Bukola Saraki , join Presido Buhari and other oga dem dem enter mosque inside the state house for Abuja today Sep... Read More
Buhari Local news News Pidgin politics First Lady Aisha Buhari don park her load, fly enter London go see her husband again. Unknown 08:41:00 Add Comment Unknown The wife of our Presido Buhari , Aisha Buhari , don carry her leg waka enter London, go see her hubby wey dey medical leave. Na the di... Read More
Buhari Local news News Pidgin politics "Presido Buhari go enter Naija before June 11" ex Abia Governor Izor Kalu yarn. Unknown 17:38:00 Add Comment Unknown Ex-Abia State Governor, wey be Orji Uzor Kalu , on Sunday, don yarn say Presido Buhari health don dey mek sense, im still yarn say presido ... Read More
Buhari Local news Pidgin politics "Presido Buhari go win again and again" Femi Adesina. Unknown 12:50:00 Add Comment Unknown Talk talk person, to presido Buhari , Femi Adesina, yarn say, Presido Mouhammadu Buhari go win again, if im contests for another presidenti... Read More
Buhari gbege Local news politics Presido Buhari don cancel im plan to waka enter Sambisa forest. Unknown 13:39:00 Add Comment Unknown Presido Muhammadu Buhari don cancel im waka, as im plan to enter former head quarter for Boko Haram sect, Sambisa Forest. Buhari , sup... Read More
Buhari politics ‘I’ll reduce my criticism of Buhari because of Fashola,’ Governor Ayo Fayose yarn Unknown 18:40:00 Add Comment Unknown Ekiti State Governor, Ayo Fayose , don yarn say, in fit stop to criticize Presido Muhammadu Buhari because of Babatunde Fashola wey be th... Read More
Buhari Local news politics Presido Buhari yarn say, im no go chuck mouth ontop senate wey reject Ibarhim Magu, until senate send am official letter, ontop the matter. Unknown 18:38:00 Add Comment Unknown The senate don been reject Ibrahim Magu , for december, dey con still reject am this second time. so this na the second time wey dem dey r... Read More
Buhari Local news politics Presido Buhari don set to start work tomorrow Monday, March 13. Unknown 14:41:00 Add Comment Unknown As Buhari don enter Naija, after im don spend 51 days for medical vacation for UK, im go start work tomorrow, March 13. According to... Read More
Buhari Local news Pidgin politics Baba Oyoyo see as youths carry customized Cow to celebrate Buhari. Unknown 20:30:00 Add Comment Unknown As Presido Muhammadu Buhari don come back from im 51 day medical vacation inside UK, Youths don enter streets to celebrate am. As he be... Read More