As Presido Muhammadu Buhari don come back from im 51 day medical vacation inside UK, Youths don enter streets to celebrate am.
As he be some youth enter street, carry customized cows and rams as dem write BABA OYOYO ontop dem, to celebrate as presido enter Naija.
President Buhari leave Nigeria on January 19, 2017 for 10-day vacaton, but dem extend am, due to say doctors tellam so, but im don show inside Naija yeterday friday, March 10.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Covenant University, don suspend 200 student, for sey dem no attend the school Easter program.Dem don suspend 200 students wey dey the Covenant University, Ota, Ogun state, for say dem no atten
Court don sentence former Adamawa state governor to 5 years inside prison.The immediate past governor for Adamawa state,wey be James Ngilari nayim court sentenced to 5 years
Presido Buhari special adviser, Femi Adesina don dey tell people say mek dem no drag Buhari come out to yan about im health matter.Femi Adesina , don come out, dey yarn about the approko wey dey fly say, Presido Buhari dey sick.
"17 people die and 24 injure wella, ontop Boko Haram bombing gbege for Borno" Police yarn.Borno state Police command don come out dey yarn say na like 17 persons nayim die and 34 person inj
ConversionConversion EmoticonEmoticon