Pidgin News: Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don see over N400 million inside wan abandoned Bureau De Change for Lagos.
E never reach one month wey EFCC dem, see big money inside Kaduna International Airport. Now EFCC don see another one again oo,
Dem post the video for their social media page, for about 8pm on Friday night, dey yarn say dem see, 400 million wey dem abandon for Bureau De Change.
The EFCC zonal office nayim see this money...
Watch video below..
ConversionConversion EmoticonEmoticon