Pidgin News: One Corper, wey name na
Ochayi Christian Adoba, from Benue State, nayim we hear say die, from heart failure inside Sokoto,
The State NYSC Coordinator, wey be
Musa Abubakar, nayim yarn this one, inside sokoti on Friday, as the 1,411 Corpers from 2016 batch “A”, Stream One dem dey pass out.
Read wetin Musa yarn..
“The late corps member was serving at the Government Secondary School, Tsamaye, Sabon-Birni Local Government in the state.
The deceased was resting after a football match between the various batches of the scheme, suddenly he just collapsed and died.
His remains were brought to the Usmanu Danfodiyo University Teaching Hospital, Sokoto and it was confirmed that he died of heart failure,”
Abubakar still yarn say, the Corper come from Ugbokolo village, inside Ukopo local government for Benue state.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
"My Body my money nah ur own o baby Aunty go sleep" Davido reply fan wey say she hate davido Die.One Instagram user enter her page dey blast nonsense comot from Davido head yesterday, after she se
This fine lady and her husband to be nayim Die for serious accident as dem dey travel.This fine woman wey name na Queen Ann Ochanga and her husband to be, nayim get serious accident die
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.Ghanaian actor wey turn pastor, Majid Michel, preach God yarn to military men inside Congo.
Th
ConversionConversion EmoticonEmoticon