Yesterday, Ex-Presido of United States Barack Obama nayim dem see dey waka for New York street.
Ex Presido Barack Obama, wey go for vacation break, don enter New York, as im don ready to start work. Barack, don yarn about im work, ontop im Obama Foundation, with im wife Mitchell.
The Foundation, go dey inside Chicago, IL. and na to help people enter political office, nayim this foundation dey base on.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
ConversionConversion EmoticonEmoticon