Mercy Johnson don pray won powerful prayer to all the mamas, and all mama need to say Amen, to this prayer.



Nollywood actress, Mercy Johnson, pray for all mama. 

Image result wey dey for mercy johnson

Mercy Johnson na one of the actress inside Naija wey her marriage dey steady, after she marry the love of her life Prince Odianosen Okojie on August 27, 2011.

The mama of three children, enter Instargram, con post one powerful prayer, wey all mama need to say Amen to.


Read wetin she write below, as she post this picture for IG

May we moms never loose a child IJN- Mercy Johnson says powerful prayer for all mothers

 when a man looses his wife,he is called a widower
when a woman looses her husband,

she is called a widow

what do u call a mother who looses her child?

no one can quantify the pain let alone give it a name

I don't know how u feel cus I don't even want to imagine it on myself or anyone

it hurts me to hear a child cry but today I would rather hear them cry than silenced forever.

May we moms never loose a child IJN .

good Morning Fnds



Previous
Next Post »

Featured Video