"We all go die. Your goal no go live forever. The goal na to create something, wey go live forever." Chuck Palahniuk.
Wetin be your Goal?, wetin you won achieve before you waka comot from earth?.
I don see many people, wey dey yarn say, dem won be president, dey won be celebrity, dey won be this and that. but the thing be say, wetin be the plan, wey you don set?
Remember say, all those goal wey you dey set, no go live forever, so if you won mek name, or you won mek people see you, and hail you, just like Mark Zickerberg or Linda Ikeji, and the rest, you need to create something, wey go last, so you fore generation go see am and hail you self,
Wetin be your Goal? how that your Goal, go mek something live for ever? answer that question,
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
#KwekeQuotes "You never too old to mek another goal or dream another dream"
"You never too old to mek another goal or dream another dream"
Everybody get purpose for this
#KwekeQuotes: I no dey competition with anybody, i just dey do the best wey i fit do, con do beta, pass the one wey i do yesterday.
PidginQuote: I no dey competition with anybody, i just dey do the best wey i fit do, con do beta,
#KwekeQuotes "Because say person start before you, no mean say dem go do better pass you, if na so, Nokia and Blackberry for get grade pass Apple." Sijibomi Ogundele.
"Because say person start before you, no mean say dem go do better pass you, if na so, Nokia and B
#KwekeQuotes "No matter how you dey feel, Get up, dress up, show up, and no ever Give Up"
"No matter how you dey feel, Get up, dress up, show up, and no ever Give Up"
Yes, we know sa
ConversionConversion EmoticonEmoticon