"You never too old to mek another goal or dream another dream"
Everybody get purpose for this life wey we dey, some people never realize say, dem come this earth to solve one particular problem, maybe because dey never see person wey go push dem, or dem no get better family background.
Some people dey easily give up for life, when dey realize say im don too late for dem to pursue their dream. But the koko be say, he never too late for you to stand up, no matter the age wey you dey.
But wetin you need na believe, determination and confidence to do wetin dey your mind, or the dream, wey you realize late so.
No let anything, or anybody tell you say, you don too old, believe and everything go work for your good.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
#KwekeQuote Weather you think say you fit, or you think say you no fit, you still correct. Harry Ford.
PidginQuote: Weather you think say you fit, or you think say you no fit, you still correct. Harry
#KwekeQuotes "If you work just for money you no go get am, but if you love wetin you dey do. success go be your own" Ray Kroch.
"If you work just for money you no go get am, but if you love wetin you dey do. success go be your
#kwekeQuote "No Stop to learn, because life no go stop to teach."
PidginQuote: No Stop to learn, because life no go stop to teach.
Things dey change, new thin
#KwekeOQuotes: The Only Place wey Success for come before work, dey inside dictionary. Donald Kendele.
The Only Place wey Success for come before work, dey inside dictionary. Donald Kendele.
Yes
ConversionConversion EmoticonEmoticon