See the new Gambia Presido and im two wife,
Fatou and
Sarjo
President
Adama Barroow wey dem swear give enter office yesterday, nayim enter picture with im two wives after dey mekam presido.
Things go easy for the presido, as im get two women for im side.
This kind things never shelle for Naija, and trust Naija, dey no wan hear say presido get two wife.
Even Naija politicians wey get two wife dey fear to contest.
And some African leaders, dey pick one from the wives wey dem get, to represent dem.
But, he be like say the Adamma don clear road for dem. lolz.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
''My name na Peter The Rock, you hit me, you die, I hit you, you die" Ayo Fayose aka peter the rock yarn.Ekiti state governor, wey be Ayo Fayose aka Peter the rock, enter AIT yesterday, where im for
Court don sentence former Adamawa state governor to 5 years inside prison.The immediate past governor for Adamawa state,wey be James Ngilari nayim court sentenced to 5 years
Kogi state governor don appoint Mercy Johnson as im SSA ontop entertainment, arts and culture matter. Kogi state governor, Yahaya Bello, don give actress, Mercy Johnson Okojie as im new Senior Special
Photos:Ex-Husband butcher wife like cow meat after she run from the relationship inside Ghana.One Ghanaian lady nayim wey hear say, her ex husband, butcher like cow meat anyhow after she no gre
ConversionConversion EmoticonEmoticon