Eh eh, the 2baba i no go gree waka, wey dem say go shelle for on the 5th of February, nayim we hear say, dem don push enter February 6th.
The I no gree waka #wewillprotest, don enter February 6th, sake of Presido Buhari go enter Naija on the 6th. So dem want, mek he be the same date, wey Presido Buhari go enter Nigeria.
Read also:
"No matter what, we must protest come February 5th" 2baba Idibia yarn
Presido, as we dey yarn, dey 10 days vacation for United Kingdom, where im for dey receive treatment, and im go enter Naija on February 6th, 2017
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Norway don plan to ban full-face hijab inside schools and university Norwegian government dem, for on Monday don carry wan bill say mek dem ban the full-face Musl
"We go continue dey fight and gbege Corruption weather anybody like or not" actting EFCC Chairman Ibraham Magu.Acting Chairman of EFCC, wey be Ibrahim Magu, don cross im mind say, dem go continue dey fight and
Photos/Video: Presido Muhammedu Buhari don Finally enter Naija today.President Muhammadu Buhari don enter Naija today Friday for about 7.40a.m.
After 51 days, wey M
"He is an amazing husband and father" - Thin Tall Tony wife, Audi Offiong, support her husband after im touchlight Bisola for #BBNaija2017 House.Audi Offiong, wey be wife to Big Brother Naija contestant, Thin Tall Tony wey dem evict, don come o
ConversionConversion EmoticonEmoticon