"No matter what, we must protest come February 5th" 2baba Idibia yarn for Facebook Live.



As he be, plenty Nigerians stand for 2baba back. as im set to carry the waka on the 5th.


Even as people dey backlash or blast 2baba on the matter wey concern I no go gree ontop FG, 2baba still stand gidigba say, today na today, we must protest come February 5th no matter wetin dem yarn.

Im yarn this one for Facebook live.

Read also: Singer Blackface blast 2baba Idibia ontop the I no go gree waka wey 2face plan to do ontop FG for February 5th.

Read wetin im yarn for FB live.

'I will no longer be quiet. I'm just a musician with a point of view and the ear of my fans. I have dedicated my time and resources to peace building, voter education towards peaceful elections and youth engagement in governance in Nigeria. This march is about demanding that our leaders connect with all the people of Nigeria'.

Watch the Video here

Previous
Next Post »

Featured Video