Gov Ambode don yarn say, we no go dey see Danfo inside Lagos before the year end
Governor, Mr.
Akinwunmi Ambode, don set plans to comot all the yellow bus Danfo wey dey inside Lagos roads, say im won bring world class way, wey we go dey enter, go our destination.
The Governor yarn this one, for one 14th Annual Lecture for the Center for Values in Leadership (CVL) for Muson Centre inside Onikan
Read wetij im yarn
“When I wake up in the morning and see all these yellow buses and see Okada and all kinds of tricycles and then we claim we are a mega city, that is not true and we must first acknowledge that that is a faulty connectivity that we are running.
Having accepted that, we have to look for the solution and that is why we want to banish yellow buses this year. We must address the issue of connectivity that makes people to move around with ease and that is where we are going.
For instance, people going from Ikorodu to CMS have started leaving their cars at home because the buses are very convenient and so why can’t we do that for other places?"
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Social media enter fire after this boy pose inside casket.Social media enter fire after this boy pose inside casket.
As he be, this picture don enter ev
Kogi state governor don appoint Mercy Johnson as im SSA ontop entertainment, arts and culture matter. Kogi state governor, Yahaya Bello, don give actress, Mercy Johnson Okojie as im new Senior Special
Dem don deport another 50 Nigerians from 8 European countries.Pidgin News: News Agency of Nigeria (NAN), don yarn say, dem don park like 50 Naija people, enter N
Goodluck Jonathan don yarn say PDP, go get up from sleep again.Former Presido, Goodluck Jonathan, don comout dey yarn say, Peoples Democratic Party (PDP) go get u
ConversionConversion EmoticonEmoticon