Senator Dino Melaye wey be APC member for Kogi, today, don put N5bn sue ontop Sahara Reporters and their publisher Omoyele Sowore head.
This one dey come after Sahara reporters, do approko say, the senator no graduate from, Ahmadu Bello University Abu,Zaria.
He write the suit for Federal High Court inside Abuja.
The senator con share the picture of the court paper, ontop Twitter:
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
“Soon, my family will upload my funeral” SA lady yarn how her Naija Ex Husband dey beat her everytime.One South African-lady don come out for public, dey cry for help, after her Nigerian ex-husband, Mr
Goodluck Jonathan don yarn say PDP, go get up from sleep again.Former Presido, Goodluck Jonathan, don comout dey yarn say, Peoples Democratic Party (PDP) go get u
Bill Gates, Warren Buffett, Mark Zuckerberg, & More come out for Forbes 2017 Billionaires ListMicrosoft Founder Bill Gates, don come first for the fourth time again for Forbes 2017 Billionaires
Baba Oyoyo see as youths carry customized Cow to celebrate Buhari.As Presido Muhammadu Buhari don come back from im 51 day medical vacation inside UK, Youths don ent
ConversionConversion EmoticonEmoticon