"N'abania" Flavour, share picture of im self and im two fine pikin, Gabrielle and Sofia, for Instagram today Thursday, March 23, 2017.
Yes, Flavour understand say, even if im dey work, to put food for table, family yarn, nayim suppose come first.
Now, we con dey wonder wetin Flavour and im daughter dey yarn sef?.
As he be, the two children, dey one years apart, and dem dress ontop the same cloth, as their papa face dem
Flavour con capture for the picture say. "What do u think we r talking about?"
ConversionConversion EmoticonEmoticon