After
Efe come out as Oga kpatakpata for the House, ontop the Big Brother Naija show,
Biggie ask
Efe say mek im put 4 housemate, for eviction, this week.
Efe, con choose
TBoss,
Debie-Rise,
Bassey and
Bally, as im dey yarn with
Biggie, for their dairy session.
Efe yarn say, im prefer, to stay with the housemate, wey im dey close with, to the final, and the housemate wey im no like, say mek dem go.
Read as im take talk am.
‘This is because I prefer to have some of the housemates I am close with to get to the final while those I am not comfortable with should go.’
Dem nominate
Efe last week for eviction with
Thin Tall Tony, but God nayim save am, as dem evict TTT.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
"He is an amazing husband and father" - Thin Tall Tony wife, Audi Offiong, support her husband after im touchlight Bisola for #BBNaija2017 House.Audi Offiong, wey be wife to Big Brother Naija contestant, Thin Tall Tony wey dem evict, don come o
"tufaced being" "lazy artist despite all your gifts". Blackface don blast 2baba again As he be, Blackface, never forget the fight wey im and 2baba get.
Black face come out for Instag
Watch as Mr Eazi fight for Dj Cubby love for im new music video ''FIGHT"Mr Eazi go fight for im love, as im release the official new music video, ‘Fight’.
The video fe
Wetin you think say "N'abania" Flavour dey yarn with im two pikin? , oya check out the picture."N'abania" Flavour, share picture of im self and im two fine pikin, Gabrielle and Sofia, for I
ConversionConversion EmoticonEmoticon