Better tory don come out, base on wetin cause the break up, wey shelle between Nicki Minaj and Meek Mill.
As the matter be,
Insiders yan say, the relationship break cause of one small i no gree matter, wey shelle between
Nicki and
Mill for Taurks and Caicos, where dem been go do some jollification, ontop
Nicki Minaj 34th birthday for December 2016.
TMZ, yan say
Nicki Minaj dey para sake of say,
Mill Meek, dey too spend time with im paddy dem and no dey give her face.
Read also:
Nicki Minaj just confirm say she dey single, she and meek mill don break up.
Na there
Nicki Minaj, for para for
Mill Meek head,
Mill self para, leave the island, and no carry
Nicki follow body.
Na this one, mek
Nicki Minaj say, i don tire, i no do again.
Eh eh,another approko dey wakajugbe say,
Meek Mill, dey eye another woman for back yard.
Some say
Meek Mill, dey touchlight won woman wey name na
Sonye Rasool, but
Sonye yan say, abeg o, mek una put me down, me and
Mill never jam, talkless of touchlighting.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Banky W Chuck mouth inside Davido and Wizkid beef, after Tekno wave enter for Twitter.Banky W don chuck mouth inside Davido, Wizkid and Tekno fight, this time na to quench every badmout
Check out five things you no know about our #MCM Harry Song.Our #MCM Land ontop the samakwe crooner Mr Harry Song
Harry Song, na Nigeria singer, so
Atleast 5 people die and 30 injure ontop bombing gbege wey shelle for Somalia this morning. 5 bad men, with gun and bomb, gbege one hotel for Mogadishu, inside Somalia this morning, dem kill
#BBNaija "I spent $1 million in 3 months" Davido advise the house mate say mek dem use their money well, as im visit dem yesterday.Singer Davido enter the BBnaija house yesterday night.
Davido ask the house mate, wetin
ConversionConversion EmoticonEmoticon