Singer Davido enter the BBnaija house yesterday night.
Bisola say, she go enter film school, and produce her own movie,
Debbie Rise, yarn say she go promote her music,
TBoss say, she go she go like get her own talk show. and travel with her mama.
Marvis say, she go buy her own car, and love to get her won bar.
Efe say, im go, promote im music with the money.
Davido drow ear give dem say, mek dem manage the money wella, and mek dem reason the choice wey dem mek wella, because dem fit wake up one day, con dey ask demsef , where the money enter?.
Na there Davido for use imsef as example, say, im dey spend, $1 million for 3 month
"You make all these plans and then, when the money comes it's different. I spent $1 Million in 3 months!"
ConversionConversion EmoticonEmoticon