5 bad men, with gun and bomb, gbege one hotel for Mogadishu, inside Somalia this morning, dem kill plenty people onto this matter.
The bombing and the shooting shelle for Dayah Hotel, wey near Somalia parliament inside central Mogadishu.
Dey say na government people dey use this hotel
Dem still say, at least 15 people nayim die and more that 30 people injure onto this matter, as the bad men fire bomb, enter the gate of the hotel.
Dem still injure journalist, wey come see how the matter be, as one moto, wey dem put bomb explode, after the bad men don make way.
Dem kill five security men, wey carry gun for this gbege, and
Al Shabaab don yan say na dem kill dem.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
"Naija Economy, dey sick just the way missing presido Buhari dey sick". American news network yab Naija for one article. CNBC, wey be American news network, don yab Naija anyhow, for one article wey dem put for their web
You don hear about one hotel for Spain wey dey collect £100 from customers wey won touchlight sexdolls for one hour?One Barcelona hotel wey name na, Lumi Dolls, nayim we hear say dey collect money from costumers wey
Dem suspend one "Saturday Night Live" writer for say she yab Presido Trump pikin Barron. Dem don suspend One "Saturday Night Live" writer, after she yab Barron Trump, wey be Presido
See wetin MMM dey do people For Naija, Husband Beat wife enter coma after she invest all her family money inside MMMWon house wife wey name na Mrs. Ogenyi, nayim we hear say, her husband beat her enter coma, after s
ConversionConversion EmoticonEmoticon