Pidgin News: Na wa oo, nothing wey person no go see for this Naija.
Na wan Facebook user wey name na
Uju Patricia, nayim yarn this one for Facebook, say this man, roll im own mama for wheel barrow to death, inside Uzebba, for Edo State.
See photo below.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
First Lady Aisha Buhari don park her load, fly enter London go see her husband again.The wife of our Presido Buhari, Aisha Buhari, don carry her leg waka enter London, go see her hubby
Photos: Adams Oshiomole, Apostle Johnson Suleiman show face as Comedian I Go Die present the Mansion wey im build for im Mama.
Adams Oshiomole, Apostle Johnson Suleiman, Delta state Deputy speaker Rt. Hon.Friday Ossai and man
"I was nobody before 😩😩. I almost gave up" Bobrisky yarn im life tori.Nigerian male Barbie, wey be Bobrisky, brain turn go back, of im past years wey dem arrest am, for
Big bear nearly use man do afternoon food after the man wyn am with food.One Big Bear nayim nearly use one man do afternoon food, after the guy wyn am with food, as the guy
ConversionConversion EmoticonEmoticon