Soldiers beat man to death, after dey accuse am say im thief inside Adamawa state.
Hausa news platform Rariya , yan say some soldiers inside Adamawa state, beat this man wey name na
Umar Abdulaziz to death
As the matter be, one woman wey name na
Fatima Accuse
Umar say uman thief her phone.
So as dem try to collect the phone back, the soldiers beat and beat nonsense come mot from the guy body ontill im die finally.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
“Government shouldn’t involve themselves in domestic violence cases” Mercy Aigbe husband Lanre advice Government after dem release from kirikiri prison.E never too tey wey dem release Mercy Aigbe Husband Lanre Gentry, im don come out dey advice Govern
Man beat im wife wey carry belle to death, after im hear say she carry girl pikin.One human rights Lawyer, wey name na Emeka Ugwuonye, don yarn us wan tori wey dey make us dey cry,
Man Die after Peace Mass Transit bus, fly from nowhere jamam scatter inside Enugu.One man, wey stand jeje nayim one bus jam anyhow.
As the matter be, this one shelle for Enugu
Wicked woman dump her new bone pikin inside pit latrine minute after she born am.Maria Chepterit, wey be fuel station attendant inside Kenya, don come out confess for one Kapenguri
ConversionConversion EmoticonEmoticon