Reps don advice FG say mek dem do things slow and steady.
Members for the house of representatives, don come out dey shout say, mek Federal Government suppend ban wey dem put ontop imported moto
The house come out, dey talk this one for their plenary today Thursday, December 8.
Dey yan say before dem go ban moto, mek dem plan first, no be by rush rush as FG dey do so.
As he be, the Nigerian Customs Service announced about the banning give people wey dey import moto through land border, for one statement wey their spokespersin
Wale Adeniyi sign.
Adeniyi yan say na
presido Buhari nayim give dem the order, and this order, go start from on January 1, 2017.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
After senate reject EFCC acting Oga Ibrahim Magu, as oga kpatakpata for EFCC, Magu say im go still fight corruption till im time finish.Today, EFCC acting Oga Ibrahim Magu, enter Senate, as dem dey screen am, to be the Oga kpatakpata o
"Naija Economy, dey sick just the way missing presido Buhari dey sick". American news network yab Naija for one article. CNBC, wey be American news network, don yab Naija anyhow, for one article wey dem put for their web
Court don tell EFCC say, mek dem carry the $38million, N23million and £27,000, wey dem see for one building, give Nigerian government. Federal High court, inside lagos, don tell EFCC say, mek dem carry the $38million, N23million and £
Court don sentence former Adamawa state governor to 5 years inside prison.The immediate past governor for Adamawa state,wey be James Ngilari nayim court sentenced to 5 years
ConversionConversion EmoticonEmoticon