14 people nayim we hear say don die inside some areas for Niger state cause of fire gbege.
News Agency Of Nigeria (NAN) yarn say the driver wey carry fuel from Lagos to kaduna, loss control of the tanker, as the petro tanker run comot from road go jam people house.
One looku looku yarn say the house wey the tanker run enter, burn like say tomorrow no dey, and market wey reach millions join follow burn.
The looku looku still yarn say dem don carry five person wey injure from the fire gbege enter Tegina General Hospital where dem for dey treat dem.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Parents don plan to troway pikin, after dem born am yesterday inside Benue state.Activist and philanthropist Ukan Kurugh, yarn say, dem born this pikin for yesterday, July 31, arou
Lagos state police gbag man wey dey sell fresh human skull for N1million.The Lagos state police command don gbag one 45-year-old Lucien Tusume, wey be ritualist with human
Militant release statement say na dem gbege NPDC facility inside Delta state; read statementMilitant wey dey under Niger Delta Greenland Justice Mandate NDJM clam say na dem gbege N
“Soon, my family will upload my funeral” SA lady yarn how her Naija Ex Husband dey beat her everytime.One South African-lady don come out for public, dey cry for help, after her Nigerian ex-husband, Mr
ConversionConversion EmoticonEmoticon