Bayo Ogunlesi nayim be the only Black person wey dey this Donald Trump team.
The United state presido elect
Donald Trump don pick one Nigerian Business man wey name na
Bayo Ogunlesi as one of him member inside him Economy Advisery team.
Acording to
Business Insider, dey yarn say na multi billionaires nayim dey this team and na only
Ogunlesi Bayo be the only black man wey dey inside this team.
Ogunlesi come form Ondo state, im graduate from Oxford And Harvard. nayim be the CEO and founder of multi-billion dollar company, Global Infrastructure partner.
Bayo Ogulesi Papa nayim be the first professor for Medicine inside Nigeria.
As the matter be the team nayim go advice
Donald Trump on how to increase the job for the country and mek sure say dem work well.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
FG don announce June 26 and 27 as public holiday to mark Eid-el-Fitr.The Federal Government don yarn say Monday, June 26 and Tuesday, June 27 go be Public Holiday as to
Senate don confirm say, Justice Walter Onnoghen, nayim go be the new Chief Justice of Naija.. Today Naija senate don confirm am say, Justice Walter Onnoghen, nayim go be the new Chie
"Everything that is normal in the world is not normal in Nigeria- Emir of Kano Lamido SanusiKano monarch wey be former CBN Governor Lamido Sanusi, share this ogbonge yarn for im Instagram tod
FG don declare May 1st as Public Holiday. Federal Government don yarn sey Monday, May 1, 2017, go be public holiday, based on workers Day.
ConversionConversion EmoticonEmoticon