Very Funny See wetin MFM Member wear go her Wedding for Church, and wetin she wear go her reception



Una know Mountain of Fire Ministry, how dem get strong rule about marriage. eh eh nayim be this woman own.


Esther Roland Gbodebo wey be MFM member for this her wedding day, inside church, cover all her body, no make up, even jewelry, nothing nothing.

But after the wedding for church, enter reception, levels change, as she carry jewelry, make her hair, no con cover all her body as she do for church.

hmmm wetin you think ontop this matter.




Previous
Next Post »

Featured Video