LIB don come out dey yarn sey
Mercy Aigbe marriage don crash after her husband give her major beating.
As the matter be, she don dey bear this marriage whahala for years now.
Her husband
Lanre Gentry, nayim accuse her sey, she dey eye another man for backyard.
LIB nayim share this Pictures, as the actress carry injury wey her husband put ontop her.
We hear say she dey one hospital, where she for dey collect treatment.
Approko wey dey close to the actress claim say,
Mercy husband no reason
Mercy face again, after im start to date another woman wey name na
Opemititi.
She confirm this tori for Instagram, as she post dey advice women sey
“say no to domestic violence”, Only a Coward hit a woman! Real Men Dont HIT!
her husband con post im own, sey,
“say no to promiscuous n irresponsible women”.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
FG don plan to submit 2018 budget give NASS for October 2017, signam enter law for December 2017.When dem dey sign the 2017 budget enter law on Monday, the acting presido Yemi Osinbajo yarn say, F
Tears fall from our eyes after tori land say Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die.Nollywood actress, Remi Oshodi Surutu, fine daughter, Ayo, don die, and years no fit stop to fall f
Naija Army gbag two fake soldier wey wear their camouflage uniform.Two fake soldiers wey dey collect people money and dey show say na dem get power, nayim we hear say
See Photo: Lady yarn wetin her boyfriend do for her after she break her leg for serious accident.One lady, don yarn tori wey go melt your heart ontop how her fiance, stand gidigba for her side, wh
ConversionConversion EmoticonEmoticon