Herdsmen don gbege the compound of Nigerian writer, Prof. Wole Soyinka



As he be, Herdsmen don gbege the compound of Nigerian writer, Prof. Wole Soyinka again.

Nigerian Literature Nobel Laureate Wole Soyinka speaks during an interview with Reuters in his home in the southwest city of Abeokuta July 1, 2014. REUTERS/Akintunde Akinleye

 This one no be the first time, wey this badness dey shelle, last year Prof Wole, yarn say Fulani dem gbege im compound, but this one con shelle again.

The first time wey the headsmen gbege im house for Ogun state, na for April last year. im sey im no been dey inside Naija, wen the gbege shelle, but con enter compound, con see say, Fulani dem don clear road with legs of cows for ground.

But after dem block the road, Fulani dem still come back again.

Prof. Soyinka yarn this one give tori people on Friday for Freedom Park, Onikan, Lagos, con still sey Fulani dem, create another path, to enter im compound this time.

Previous
Next Post »

Featured Video