Federal Government don yarn sey Monday, May 1, 2017, go be public holiday, based on workers Day.
Minister of Interior,
Abdulrahman Bello Dambazau, nayim announce this one on Friday, April 28.
Dambazau, hail Naija worker for their beta work, and seriousness wey dem show ontop
Muhammadu Buhari administration.
Im still tell workers sey, mek dem, work with their mind and focus ontop the betaness, as to mek Naija grow and develop.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
FG don plan to submit 2018 budget give NASS for October 2017, signam enter law for December 2017.When dem dey sign the 2017 budget enter law on Monday, the acting presido Yemi Osinbajo yarn say, F
Toyin Abraham new movie ‘Alakada Reloaded’ don mek N50m inside Naija cinema for the first week.32 years old Nigerian Actress, wey be Toyin Abraham‘ don yarn say her new movie ‘Alakada Reloaded’
Recession wahala: 26 years old man kill imself for Niger state.One 26 year old man, wey name na Okafor, nayim we hear say, kill imself, as im hang imsef, for Rock
Herdsmen don gbege the compound of Nigerian writer, Prof. Wole SoyinkaAs he be, Herdsmen don gbege the compound of Nigerian writer, Prof. Wole Soyinka again.
T
ConversionConversion EmoticonEmoticon