Adesua Etomi and Falzthebahdguy, go Host the Headies Award this year.
Naija actress Adesue Etomi and the bahd guy rap star Falz enter their Instagram, con share video of the Headies announcement wey dey come up.
The organizers for Headies dey mek sure say this years Headies, no be like the one wey happon last years, wey dey pros pone enter the 1st of January 2016. and cause small gbege between celebs.
Now dey never announce the Date, Time and Venue for this 2016 Headies Award
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
ConversionConversion EmoticonEmoticon