Plenty tory don enter our ear say Police don arrest the Male Naija Barbie Bobrisky.
snapchat wey in do befor dey arrest am. |
Police arrest Bobrisky sack of say im beat up one girl blue black like craze. cause im think say the girl dey video and snap am.
One Looku looku wey share the tory yarn say the lady see Bobrisky, con dey take pics and video of Bobrisky.
Na there, Bobrisky for Para jump ontop the girl like say tomorrow no dey. beat her eh hmmm
Police wey dey pass see the situation, Nayim dey gbag Bob, throw am inside their Moto
This one shelle for Herbert Macaulay road inside Lagos..
ConversionConversion EmoticonEmoticon