Wonders shall never end..na Naija Police dey do this kind thing? with their Helmets.



Na wa oo Nothing wey person no go see, Police nayim dey catch for camera dey use their helmet dey pack onions.


13

Inside Kongi yesterday,Nov 18, nayim won guy for twitter wey username na @Dolusegun snap Police, wey dey use their helmet dey park Onions, wey fall from Moto wey carry plenty Onions, as  he dey drive with full speed, inside Kogi state..

Im post the picture for social media con write...

”Earlier today. Men of the @PoliceNG using their helmets to pick Onions that fell off a moving loaded onion truck in adavi, kogi state”


Previous
Next Post »

Featured Video