Happy Birthday to Peter and Paul Okoye AKA P-Square
Yes oo, today na Peter and Paul Birthday AKA P-Square.
The Two twins for so many years, don dey give us make sense gbedu as dem don carry plenty Award with their Music for inside NAIJA and Obodo the world.
To Celebrate this their new age, Peter share photo of im and im brother, wen dem still dey small and wen dem dey grow up...
See the Photos below..
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
BlackFace blast 2 baba for whatsapp, call 2Baba Judas Iscariot.Blackface never tire to yab 2Baba, even after all the backlash and yab wey 2Baba fans dey give am.
Watch as Mr Eazi fight for Dj Cubby love for im new music video ''FIGHT"Mr Eazi go fight for im love, as im release the official new music video, ‘Fight’.
The video fe
APC plan to arrest Peter Okoye, after im yab FG, as FG plan to ban music videos shoot outside Naija. All Progressives Congress, APC, youth renaissance group, don drag Peter Okoye of P-square come out
“I feel naked with no h’eyeglazz! 👓" Falzthebahdguy yarnYesterday, Nigerian comedian and singer, wey be Folarin Falana a.k.a Falz enter im Instagram page,
ConversionConversion EmoticonEmoticon