Today mark the 4th year anniversary of the uniport boys wey dey kill for Aluu Port Harcourt



Ugonna Obuzor, Toku Lloyd, Chiadika Biringa, and Tekena Elkanah, wey dey  falsely accuse say dem be thief for Port Harcourt, Rivers State. Today na their 4th year death anniversary.


Today October 5th for 2012 nayim mark the 4th year of this handsome men wey study for the University of Port Harcourt die, as dey accuse dem say dem thief for Aluu community inside  Port Harcourt, Rivers State.

As the matter be three boys escort their friend go settle one dept for one village for Aluu, as dem dey settle this matter, gbege come shele. the debtor con dey shout kweke say the boys dem na thife

the vigilante group for the community carry the boys, beat den like say tomorrow no dey, Naked dem, Sote dey carry tyres and petrol for thier nack con burn dem alife




Previous
Next Post »

Featured Video