Herdsmen No be Nigerians, mek una treat dem like terrrorists Sultan of Sokoto



Herds Men no be Nigerians Alhaji Sa’ad Abubakar III


As Herdsmen just dey gbege everywhere for some side inside Naija. Alhaji Sa’ad Abubakar III wey be the Sultan of Sokoto, for today for im Eid el-Kabir message wey im give Muslim, come out dey say all those Fulani herdsmen wey dey carry gun about dey gebge some part of Naija, say dey no be Nigerians so make dey treat dem as terrorists.

Read wetin im talk
“They are therefore terrorists and should be treated as such by the Nigerian security agencies. The Nigerian herdsmen are very peace-loving and law abiding”


Previous
Next Post »

Featured Video