Thugs Gbege PDP campaign office for Ondo state.



Some political thugs don gbege the campaign office of Peoples Democratic Party (PDP) governorship candidates Jimoh Ibrahim  for Ondo state. 

Image result wey dey for jimoh ibrahim

Punch say the thugs dem, comot Jimoh Ibrahim picture and PDP flags from the office wey dey Akure the state capital

Sola Akinuli wey be the Director organizer for the publicity of Jimoh Ibrahim Campaign don comfirm say this kind thing happon.
Femi Joseph wey be the police spokeman say dey never report this gbege give security agecies.
PDP don dey suffer seriously ontop their leadership matter since dey comot sherriff from the position since may 21 
read wetin him talk
 “It was much unexpected from any quarter that such a barbaric act should rear its ugly head in 2016 when we thought all acts of hooliganism have been thrown into the dustbin of history,” he said.
“We are, therefore, calling on security agencies to take over the matter in order to forestall future occurrences. On peace we stand; and that we plead for, from all quarters,” .


Previous
Next Post »

Featured Video