See pics Coach Gernot Rohr and Yusuf Salisu show face as 20 Super Eagles players dey train inside Uyo.



Franco-German coach Gernot Rohr show demself for Super Eagles training


Franco-German coach Gernot Rohr, wey be the new technical adviser for Nigerian senior male football we see dem with the head coach Salisu Yusuf for inside Uyo as 20 super Eagles players wey enter camp dey prepare demself for the AFCON 2017 qualifiers against Tanzania this weekend.



Previous
Next Post »

Featured Video