Nigerian Nollywood actor Richard Mofe Damijo, and Sport journalist Mimi Fawaz, go host the Glo Confederation of African Football Awards, wey go shelle this night for Abuja.
The Nollywood Actor with the sports journalist and presenter for Sports 360 inside Vox Africa, go host this ogbonge award ceremony, wey dey celebrate, better African Footballers, wey dey inside Africa and the world.
The categories wey dey for this award na,
African Player of The Year (for inside Africa);
National Team of the Year;
Club of the Year;
Coach of the Year;
Most Promising Talent;
Women’s National Team of the Year;
Woman Player of the Year;
Referee of the Year;
African Legend;
CAF Fair Play Award and many many other category.
The award go shelle this night, January 5,2017 for the International Conference Center Abuja.
Godsgift Ajomafuwe is an handsome young smart passionate optimistic individual, a social media Manager, a content developer, Photographer, leader who has worked and voluntered for alot of organization.he belives our life is what we make of it.
Related Post
Diago Maradona don dey beg Messi say mek him no Retire.Diego Maradona don come out dey beg Messi say Abeg, abeg, na beg i dey beg o. No retire from
Naija Super Falcons beat Cameroon 1-0 to Win the 2016 Africa Women Cup Of Nations again.The Nigeria Super Falcons don win the 2016 Africa Women Cup Of Nations as dey beat the Cameroon&nbs
Sport minister Barrister Solomon Dalung, don yan why dey never pay super Falcons.No money to pay super Falcons, we no know say dem go Win AWCON: Sport Minister Barrister Solomon Da
Cristiano Ronaldo, don cross im heart say, im must deal with one German Magazine after dem claim say, im pay woman $375K, after im rape her. Cristiano Ronaldo, don vex con seriously bash one German magazine, for say dem claim say, im rape o
ConversionConversion EmoticonEmoticon